Search This Blog

Thursday, 12 November 2015

Thursday Laughs: A Laugh A Day Keeps The Doctor Away



Best way to start anyday. Take a laugh...






One Warri tenant waka kum see hin landlord pikin dey try to commit suicide. see wetin dem yarn:
Tenant: Akpos! Wetin you de do so?
Akpos: I dey try commit suicide, as Papa dey always complain say my life dey worthless!
Tenant: That one no good now… but why you come tie de rope for your waist?
Akpos: Bros, no be small thing o! I bin tie de rope for neck, I NEARLY DIE! 

This brief conversation ensued between Akpos and his landlord…
LANDLORD: (knocks at Akpos door)
AKPOS: (Opens the door)
LANDLORD: Hey man, I’m looking for my house rent?
AKPOS: You can come in let’s look for it together.


























No comments:

Post a Comment